Thursday, 10 September 2015

NYSC Batch B Rush



Na you sabi where you dey look. Abeg for the ones wey never enter camp, that is to say you be prospective NYSC candidate. You just need to rush register, it is no longer business as usual. Except you wan serve for Cema border, or Conakry or even Kinshasa. But I know sey na Naija you suppose serve na why I bring you this good news. Quickly click on this website: www.nysc.org.ng. You need to click it on the go na so that the likely states that you want to serve will not be taken. You have the choice to select three states from the possible geopolitical zones you will posted to. Oya click it as you dey go: www.nysc.org.ng

No comments:

Post a Comment