After some serious ogbonga consideration, I come reason sey you suppose see this video wey sister Jenifa do. No be sey na wetin wey you never see from Jenifa, but na because sey I wan mek you see this one first. I dey think of another video wey she do wey go beat this one, as this one short reach. Omo see that girl, she no look like Jenifa. On top of'am, Jenifa dey teach person rhymes. Abegi.
No comments:
Post a Comment