Have you ever been on traffic before and an emergency ambulance is looking for a way out? mehn!... a horrible experience. It's just that people are getting use to a lot of things here in Lagos, that's why people get their snatched away from them and nobody did act anything, that na before shey? Mek e be so...But this whole traffic thing must have a solution, seriously there must be a way out. The whole thing for me is stereotypical, all the whole rush-rush. Maruwa will switch from one lane to another, Danfo will run on the culvert, even Lagbus na don dey join them. Imagine where Lagbus dey commot from im lane dey run on the other ones, na so Danfo dey enter BRT lane dey waka dey go. Abeg, I dey beg una, dis traffic thing suppose don stop by now, even if na to use train, boat, canoe...anything, Keke-na-Wheel barrow, anyhow. Because my heart nearly cut as I dey for traffic come hear emergency siren...mek person no die because of traffic ooooo....mek I drop'm here sha
This blog is basically for current and daring issues in Lagos, from politics to everyday hustling life in the city.
Wednesday, 30 September 2015
Emergency Ambulance on a Traffic
Have you ever been on traffic before and an emergency ambulance is looking for a way out? mehn!... a horrible experience. It's just that people are getting use to a lot of things here in Lagos, that's why people get their snatched away from them and nobody did act anything, that na before shey? Mek e be so...But this whole traffic thing must have a solution, seriously there must be a way out. The whole thing for me is stereotypical, all the whole rush-rush. Maruwa will switch from one lane to another, Danfo will run on the culvert, even Lagbus na don dey join them. Imagine where Lagbus dey commot from im lane dey run on the other ones, na so Danfo dey enter BRT lane dey waka dey go. Abeg, I dey beg una, dis traffic thing suppose don stop by now, even if na to use train, boat, canoe...anything, Keke-na-Wheel barrow, anyhow. Because my heart nearly cut as I dey for traffic come hear emergency siren...mek person no die because of traffic ooooo....mek I drop'm here sha
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment